Nigeria’s amazing singer-songwriter and music superstar, "OK BUSSTOP" has released a brand new tune titled “Test Me Lord” that will capture your ears and leave you wanting more.
This latest song from the musician is his first for the year 2023, and it is already creating ripples in the music industry.
Stream on Stores Here DOWNLOAD MP3
QUOTABLE LYRICS:
Intro
Are you okay!
Hello! hello!
Are you aware that this is not your original face?
When the money comes, you know your original face.
OK BUSSTOP Gee I'm your good neighbor.
VERSE 1
Oh Lord!!!
I'm on my knees
Bless me abeg
Me I know too small to get 2billion
The people way get am
Dem know get E two head
Test me abeg, even if na 10milli
CHORUS
Test me abeg Lord oh!
Bless me abeg I dey beg oh!
Test me abeg, me I know too small to buy benzima
Test me abeg Lord oh!
Bless me abeg I dey beg oh!
Test me abeg, me I know too small to buy mansion for lekki.
Oh Lord!!!
Test me!
Test me!
Even na 10milli!
Are you okay?
VERSE 2
I for like follow use my own car key scratch my head,
I for like follow pack Moto in front of my mama compound,
Me I know too small to fence my village all around,
Lord show me mercy show me love na your hand we dey,
Make the money come fast fast fast,
Now wen we dey young young young,
Families and friends dey wait,
Baba God run am for me.
Oh Lord!!!
I'm on my knees
Bless me abeg
Me I know too small to get 2billion
The people way get am
Dem know get E two head
Test me abeg, even if na 10milli
CHORUS
Test me abeg Lord oh!
Bless me abeg I dey beg oh!
Test me abeg, me I know too small to buy benzima,
Test me abeg Lord oh!
Bless me abeg I dey beg oh!
Test me abeg, me I know too small to buy mansion for lekki.
Oh Lord,
If not for me for the sake of my mama bless me, because I hold her a lot, she don try for me.
OUTTRO
I'm your good neighbor.
Nice one my brother
ReplyDeletenice one dear ,God must answer you . more Grace
ReplyDeleteIn shot I luve
Post a Comment