MUSIC: Qbaiz - Blokema | @Q_baiz


One of we ogbonge rapper for we naija wey dem dey call Qbaiz, don start up the year with another gbedu wey we go use shake our body well well. Qbaiz, after him release #DabForThegods, wey receive massive airplay and plenty nominations, one make us groove wella with him new gbedu.
Download come tell us watin you feel about this ogbonge jam because this gbedu don dey on repeat for my phone.





















0 Comments

Youtube Channel Image
Gbeduxclusive TV Join To Enjoy more Entertainment Gossips
Subscribe